wan

Naija

Alternative forms

  • want, one

Etymology

  1. from English want
  2. from English one

Pronunciation

  • wɔ̃́

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 382
  • Frequency rank in NSC treebank: 50
  • Frequency in raw corpus: 5283
  • Frequency rank in raw corpus: 76

Usage

Definition

Pronoun

wan:

  1. Im tok dis wan wen im speak wit BBC Yoruba.  — (bbc__23591,He/she said this one when he/she spoke with BBC Yoruba)
    Me I know say l don get ogbonge career so I go dey continue to dey fight for di wan wey l get.  — (bbc__2460, I know that I already have a good career so I will continue to fight for the one I have)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: one

Verb

wan: Sey person desire someting

  1. Who wan dem?  — (LAG_38_Elections_DG__31, Who wants them ?)
    Wet-... who wan teach me di work?  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__201, Wha-... who wants to teach me the work?)

Derived forms

Synonyms

  • like

Antonyms

Translations

  • English: want