want

Revision as of 20:17, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • wan 0.74 6206, mistake 0.60 514, fit 0.58 19431, allow 0.57 1182, try 0.57 3008, gree 0.57 1776, suppose 0.54 3425, let 0.54 839, sense 0.54 1009

Etymology

Borrowed from English want

Pronunciation

  • wɔnt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 119
  • Frequency rank in NSC treebank: 119
  • Frequency in raw corpus: 4767
  • Frequency rank in raw corpus: 83

The word is used more in written texts than orally.


Verb

want: no definition -- Definition in Naija?


  1. nsubj (frequency:454)
    I want...  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__5, I want...)
    Wetin God want  — (jw__40757, __no translation__)
  2. nsubj-obj (frequency:99)
    Police want ansa  — (bbc__82775, __no translation__)
    You want all di filla?  — (bbc__101884, __no translation__)
  3. - (frequency:29)
    People no go read, people no want read.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
    Im no tell us since sey na student im want.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)
  4. mark-obj (frequency:29)
    If you know sey you want drink,…  — (IBA_13_Road-Safety_M__90, If you know you want to drink...)
    Maria dey among people wey want baptize.  — (jw__22544, __no translation__)
  5. obj (frequency:20)
    No be only Catalonia want independence;  — (bbc__74950, __no translation__)
    De no wan want work, people no wan go school.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
  6. ccomp (frequency:16)
    want make I dey do?  — (jw__48850, __no translation__)
    Want make you dey help dem dey grow.  — (jw__38820, __no translation__)
  7. mark (frequency:11)
    Jesus touch am, come talk sey: ‘I want!  — (jw__38201, __no translation__)
    I don tell you sey anytime wey you want  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__26, I have told you that anytime you want ...)
  8. cc-ccomp (frequency:10)
    E sey: “We want make una know the truth about people wey dey sleep for death .  — (jw__4589, __no translation__)
    insult you, talk everything wey you do, and want make you gree sey na your fault  — (jw__48744, __no translation__)
  9. dep-nsubj (frequency:9)
    E do wetin God want even though sey e go die.  — (jw__4453, __no translation__)
    Hm dem dey pay me well, but I want to, I need job, I need…  — (NST_cleaned__1734, __no translation__)
  10. aux (frequency:4)
    Who dey want, who want go dig mud,  — (NST_cleaned__1676, __no translation__)
    Meanwhile, di fear of sey Nigerians no go patronise you, sey, na di Obodo Oyinbo pattern dey want patronise.  — (WAZL_10_Oga-Madam_DG__89, Meanwhile, the fear of the fact that Nigerians will not patronise you. That it is the foreign things they want to patronise.)
  11. advmod (frequency:4)
    Just want.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__74, They just want...)
    Na im I dey tell you sey na wetin I want now.  — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)
  12. obl:arg (frequency:4)
    So I, wetin I want for you is advice.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)
    Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life?  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)
  13. aux-obj (frequency:3)
    Con dey want embarrass, con dey want embarass us.  — (NST_cleaned__18576, __no translation__)
    Even as lawyers say no answer mean say deh fit hold dia meeting deh bin want authorisation weh goment write'am.  — (bbc__47437, __no translation__)
  14. cc (frequency:2)
    wetin anoder person wey State Government see sey e dey important dey feel and want, as e concern di matter wey e wan decide.  — (hildrights__1161, __no translation__)
    or another state government wey get interest or want or wey suppose carry pikin come mek dem look after am / care for am, any of di party wey no see eye to eye on top di matter disagreement fit report di matter give Minister to help settle the matter.  — (hildrights__1514, __no translation__)
  15. dep (frequency:2)
    Eh even we never really reach what we really want to reach, but ehm di work dey rewarding.  — (WAZA_12_Lady-G_M__72, Eh, even we have never really reached what we really wanted to reach, but ehm, the work is rewarding.)
    You understand we no wan anyting wey go catch us by surprise right now, we no want at all.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__70, You understand, we don't want anything that we catch us by surprise right now; we don't want, at all.)
  16. conj (frequency:2)
    No be until you open everytin before people go know sey see wetin you want, see wetin you want become.  — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__82, It's not until you open everything before people will know that look at waht you want...look at what you want to become.)
    After Jesus teach one woman about the correct way to serve God, e come tell im disciple dem sey: ‘My food na to do wetin the Person wey send me want and to finish im work.’ Jesus happy because e do wetin show sey e love God and people.  — (jw__44260, __no translation__)
  17. aux-mark (frequency:2)
    As de no enta court strike pass for Bamenda, Barrister Mbah say de strike pass as deh want.  — (bbc__16702, __no translation__)
    Vanessa e massa join e woman say even if e di hard some taim, disability no bi end of de world and notin di stop dem for anytin weh deh want.  — (bbc__97545, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • wan 0.74 6206, mistake 0.60 514, fit 0.58 19431, allow 0.57 1182, try 0.57 3008, gree 0.57 1776, suppose 0.54 3425, let 0.54 839, sense 0.54 1009

Antonyms

  • wan 0.74 6206, mistake 0.60 514, fit 0.58 19431, allow 0.57 1182, try 0.57 3008, gree 0.57 1776, suppose 0.54 3425, let 0.54 839, sense 0.54 1009

Translations

  • English: no definition