Difference between revisions of "wash eye"

 
(9 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
+
 
*
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''wash'' and ''eyes''
 
From: English ''wash'' and ''eyes''
Line 7: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wɔ̂ʃáìs
 
* wɔ̂ʃáìs
<sm2>Pcm-ng-wash eyes.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-wash eyes.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-wash eyes.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-wash eyes.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Na to use charm to spiritually see tings wey dey happen.  
+
* Make person dey use [[juju]] see tings wey dey happen or wey go happen.  
:* {{ux|dv|As di town be now, one gats '''wash eyes''' o.|(Egbokhare_2020. One needs spiritual powers against the dangers all around.)}}
+
:* {{ux|dv|Di girl grandmother na heavy witch wey '''wash eye''' well.|(The girl's grandmum is a witch who has  serious spiritual powers.)}}
:* {{ux|dv|De girl grandmother na heavy witch wey '''wash eyes''' well.|(Egbokhare_2020. The girl's grandmum is into witchcraft with serious spiritual powers.)}}
+
:* {{ux|dv|As di town be now, one gats '''wash eye''' o.|(One needs spiritual powers against the dangers all around.)}}
 
+
====Related form====
 +
* [[wash]], [[wash head]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to fortify  with charms and see spiritual tings''.
 
* English: ''to fortify  with charms and see spiritual tings''.

Latest revision as of 19:56, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English wash and eyes

Pronunciation

  • wɔ̂ʃáìs

Play Play

Verb phrase

  • Make person dey use juju see tings wey dey happen or wey go happen.
  • Di girl grandmother na heavy witch wey wash eye well.  — (The girl's grandmum is a witch who has serious spiritual powers.)
  • As di town be now, one gats wash eye o.  — (One needs spiritual powers against the dangers all around.)

Related form

Translations

  • English: to fortify with charms and see spiritual tings.