wash eye

(Redirected from wash eyes)

Naija

Etymology

From: English wash and eyes

Pronunciation

  • wɔ̂ʃáìs

Play Play

Verb phrase

  • Make person dey use juju see tings wey dey happen or wey go happen.
  • Di girl grandmother na heavy witch wey wash eye well.  — (The girl's grandmum is a witch who has serious spiritual powers.)
  • As di town be now, one gats wash eye o.  — (One needs spiritual powers against the dangers all around.)

Related form

Translations

  • English: to fortify with charms and see spiritual tings.