Difference between revisions of "wash head"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɔ́ʃhɛ̂d |
<sm2>pcm-ng-wash head.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-wash head.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>pcm-ng-wash head.m.ogg</sm2> | + | <sm2>pcm-ng-wash head.m.ogg</sm2> |
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
− | # Make person protect imsef wit juju. | + | # Make person protect imsef wit [[juju]]. |
− | #:* {{ux|dv| As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|( | + | #:* {{ux|dv| As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Some [[ashawo]] wey you dey see so | + | #:* {{ux|dv|Some [[ashawo]] wey you dey see so, de '''wash head''' steady so dat men go dey pay dem any money dem call.|(Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)}} |
# When person use charm remove bad luck from im life. | # When person use charm remove bad luck from im life. | ||
− | #:* {{ux|dv| Go meet who sabi '''wash head''' | + | #:* {{ux|dv| Go meet who sabi '''wash head''' make dem help you make world people hand for fit comot for your life.|(Meet with a person who can fortify you spiritually so that you can be free from the enchantments of people.)}} |
− | #:* {{ux|dv| No more waka waka go baba place go '''wash head''' again, because I don gallant.|( | + | #:* {{ux|dv| No more waka waka go baba place go '''wash head''' again, because I don gallant.|(No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 22:01, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: wash and head
Pronunciation
- wɔ́ʃhɛ̂d
Verb phrase
- Make person protect imsef wit juju.
- As head dey pain am, e go wash head for shrine. — (The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)
- Some ashawo wey you dey see so, de wash head steady so dat men go dey pay dem any money dem call. — (Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)
- When person use charm remove bad luck from im life.
- Go meet who sabi wash head make dem help you make world people hand for fit comot for your life. — (Meet with a person who can fortify you spiritually so that you can be free from the enchantments of people.)
- No more waka waka go baba place go wash head again, because I don gallant. — (No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)
Synonyms
Translations
- English: enchantments, charm