Difference between revisions of "wash head"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɔ̂ʃhɛ̂d
+
* wɔ́ʃhɛ̂d
 
<sm2>pcm-ng-wash head.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-wash head.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-wash head.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-wash head.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
 
# Make person protect imsef wit [[juju]].   
 
# Make person protect imsef wit [[juju]].   
#:* {{ux|dv| As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(Egbokhare_2020, The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)}}
+
#:* {{ux|dv| As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)}}
#:* {{ux|dv|Some [[ashawo]] wey you dey see so,  de '''wash head''' steady so dat men go dey pay dem any money dem call.|(NSC_2021, Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)}}
+
#:* {{ux|dv|Some [[ashawo]] wey you dey see so,  de '''wash head''' steady so dat men go dey pay dem any money dem call.|(Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)}}
 
# When person use charm remove bad luck from im life.
 
# When person use charm remove bad luck from im life.
#:* {{ux|dv| Go meet who sabi '''wash head''' make dem  help you  make world people  hand for fit comot for your life.|(NSC_2021, Meet with a person who can fortify you spiritually so that you can be free from the enchantments of people.)}}
+
#:* {{ux|dv| Go meet who sabi '''wash head''' make dem  help you  make world people  hand for fit comot for your life.|(Meet with a person who can fortify you spiritually so that you can be free from the enchantments of people.)}}
#:* {{ux|dv| No more waka waka go baba place go '''wash head''' again, because I don gallant.|(NSC_2021, No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)}}
+
#:* {{ux|dv| No more waka waka go baba place go '''wash head''' again, because I don gallant.|(No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 22:01, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: wash and head

Pronunciation

  • wɔ́ʃhɛ̂d

Play Play

Verb phrase

  1. Make person protect imsef wit juju.
    • As head dey pain am, e go wash head for shrine.  — (The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)
    • Some ashawo wey you dey see so, de wash head steady so dat men go dey pay dem any money dem call.  — (Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)
  2. When person use charm remove bad luck from im life.
    • Go meet who sabi wash head make dem help you make world people hand for fit comot for your life.  — (Meet with a person who can fortify you spiritually so that you can be free from the enchantments of people.)
    • No more waka waka go baba place go wash head again, because I don gallant.  — (No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)

Synonyms

Translations

  • English: enchantments, charm