Difference between revisions of "wash head"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make person protect imsef wit juju.   
+
# Make person protect imsef wit juju.   
:* {{ux|dv| As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(Egbokhare_2020, The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)}}
+
#:* {{ux|dv| As head dey pain am, e go '''wash head''' for shrine.|(Egbokhare_2020, The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)}}
:* {{ux|dv|Some [[ashawo]] wey you dey see so dey '''wash head''' steady so dat men go pay dem any money dem call.|(NSC_Legbeti_2021, Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)}}
+
#:* {{ux|dv|Some [[ashawo]] wey you dey see so dey '''wash head''' steady so dat men go pay dem any money dem call.|(NSC_Legbeti_2021, Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)}}
* When person use charm remove bad luck from im life.
+
# When person use charm remove bad luck from im life.
:* {{ux|dv| Go meet who sabi '''wash head''' for help make world people hand for fit comot for you life.|(NSC_Legbeti_2021, Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)}}
+
#:* {{ux|dv| Go meet who sabi '''wash head''' for help make world people hand for fit comot for you life.|(NSC_Legbeti_2021, Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)}}
:* {{ux|dv| No more waka waka go baba place go '''wash head''' again, because I don gallant.|(NSC_2021, No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)}}
+
#:* {{ux|dv| No more waka waka go baba place go '''wash head''' again, because I don gallant.|(NSC_2021, No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 19:08, 5 August 2021

Naija

Etymology

From English: wash and head

Pronunciation

  • wɔ̂ʃhɛ̂d

Play Play

Verb phrase

  1. Make person protect imsef wit juju.
    • As head dey pain am, e go wash head for shrine.  — (Egbokhare_2020, The headaches he had led him to seek protection at the shrine.)
    • Some ashawo wey you dey see so dey wash head steady so dat men go pay dem any money dem call.  — (NSC_Legbeti_2021, Some of the prostitutes you see around enchant the men regularly to make them pay any amount they charge them.)
  2. When person use charm remove bad luck from im life.
    • Go meet who sabi wash head for help make world people hand for fit comot for you life.  — (NSC_Legbeti_2021, Meet with a strong juju priest to help change your fortunes.)
    • No more waka waka go baba place go wash head again, because I don gallant.  — (NSC_2021, No more visits to the native doctors again for enchantments, for I now fortified.)

Synonyms

Translations

  • English: enchantments, charm