Difference between revisions of "washer man"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | [[washerman]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''washer'' | From: English ''washer'' |
Revision as of 09:41, 24 January 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English washer
Pronunciation
- wɔ̀ʃàmân
Noun
- Man wey im work na to dey wash cloth for people.
- Di washer man don come carry the cloth go wash. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The washer has carried the clothes for laundry.)
- Na washer man I do before I con get admission enter school. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)
Related forms
Translation
- English: washer