washerman

Naija

Alternative Form

washer man

Etymology

From: English washer

Pronunciation

  • wɔ̀ʃàmân

Play Play

Noun

  • Man wey im work na to dey wash cloth for people.
  • Di washer man don come carry the cloth go wash.  — (The washer has carried the clothes for laundry.)
  • Na washer man I do before I con get admission enter school.  — (I worked as a laundry man before I gained admission into the university.)

Related forms

Translation

  • English: washer