Difference between revisions of "way"

Line 19: Line 19:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na road wey person pass enta or comot from place.
 
# Na road wey person pass enta or comot from place.
#: {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}}
+
#:* {{ux|dv|Pass through kitchen go out Danladi, na dat  be de new '''way''' to take go out.|(NSC_Legbeti_2021. The new way out now is through the kitchen.)}}
#: {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
+
#:* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}}
 +
#:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
 
# Na how person take dey do something.
 
# Na how person take dey do something.
#: {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}}
+
#:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}}
#: {{ux|dv|Wetin be de one '''way''' person go fit take near God for Naija?|(NSC_Legbeti_2021.what is the main way to draw close to God in Nigeri.)}}
+
#:* {{ux|dv|Wetin be de one '''way''' person go fit take near God for Naija?|(NSC_Legbeti_2021.what is the main way to draw close to God in Nigeri.)}}
#: {{ux|dv|Dis day, plenti pipo dey find '''way''' reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis day, plenti pipo dey find '''way''' reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}}
#: {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude '''way''' no pure. |(NST_cleaned__18367, __no translation__)}}
+
# Na person doings
#: {{ux|dv|De don lean because of di '''way''' di country dey. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)}}
+
#:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude '''way''' no pure. |(NST_cleaned__18367, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__31772, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|De don lean because of di '''way''' di country dey. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__31772, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|How to find beta way to take throway dirty, na big headache for Lagos city wey be Nigeria bizness capital. |(bbc__56624, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|How to find beta way to take throway dirty, na big headache for Lagos city wey be Nigeria bizness capital. |(bbc__56624, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. |(bbc__35751, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. |(bbc__35751, __no translation__)}}
* [[kana way|kana way]]
+
#:* {{ux|dv|Oda Nigerians wey follow walk di run way na Nigerian British rapper Tinie Temah and model Davidson Obennebo. |(bbc__76075, __no translation__)}}
 
+
#:* {{ux|dv|You know okay eh di way tins dey, dey be, |(KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__106, You know, okay, the ways things are...are...)}
#: {{ux|dv|But UN say deh go fit use different kana way laik remote monitor for check weti di pass for ground. |(bbc__21669, __no translation__)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|“Dis show how deh di manage Cameroon some kana way as kontri pipo no di shiddon for check how deh di design modern cities, name streets,” Nkwi tok. |(bbc__103026, __no translation__)}}
+
* [[wayoways]]
* [[run way|run way]]
+
 
 
#: {{ux|dv|Two of dem even waka di run way togeda. |(bbc__96460, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oda Nigerians wey follow walk di run way na Nigerian British rapper Tinie Temah and model Davidson Obennebo. |(bbc__76075, __no translation__)}}
 
* [[way tins|way tins]]
 
 
 
#: {{ux|dv|You know okay eh di way tins dey, dey be, |(KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__106, You know, okay, the ways things are...are...)}}
 
#: {{ux|dv|Sake of di way tins bad for Chibok, Joseph and im family don run comot dia because all dia property, house and farm, boko haram don burn am finish so notin dey for dem again. |(bbc__86717, __no translation__)}}
 
* [[wayo way|wayo way]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Naptip wey be di National Agency for di Prohibition of Trafficking in Persons, say dem receive complain say jaguda pipo dey use wayo way, cari many young pipo go Saudi Arabia. |(bbc__72397, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We see wetin goment dey tok as something wey show say dem no care about di suffering of workers and goment wan use wayo way, dem wan use left hand collect wetin dem offer wit right hand. |(bbc__7284, __no translation__)}}
 
* [[yard way|yard way]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Premium Times tori pipo report on Wednesday say di police don even use back yard way carri Samuel Ogundipe, go try am for Magistrate Court inside Kubwa, Abuja for afternoon without him seeing im lawyers. |(bbc__83011, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Premium Times tori pipo dey even report say di police don even use back yard way carri Samuel Ogundipe, go try am for Magistrate Court inside Kubwa, Abuja on Wednesday afternoon without him seeing im lawyers. |(bbc__83010, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[roads]]
 
* [[roads]]
 +
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English:
 
* English:

Revision as of 17:02, 17 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English way

Pronunciation

  • wéì


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 84
  • Frequency rank in NSC treebank: 161
  • Frequency in raw corpus: 2958
  • Frequency rank in raw corpus: 133

Noun

  1. Na road wey person pass enta or comot from place.
    • Pass through kitchen go out Danladi, na dat be de new way to take go out.  — (NSC_Legbeti_2021. The new way out now is through the kitchen.)
    • I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?  — (NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)
    • You dey go different way.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
  2. Na how person take dey do something.
    • E get way dem suppose take do some tins.  — (bbc__1063. There are ways things are done.)
    • Wetin be de one way person go fit take near God for Naija?  — (NSC_Legbeti_2021.what is the main way to draw close to God in Nigeri.)
    • Dis day, plenti pipo dey find way reduce dia sugar.  — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
  3. Na person doings
    • Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure.  — (NST_cleaned__18367, __no translation__)
    • De don lean because of di way di country dey.  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)
    • One way, na when we pray to am if we get problem.  — (jw__31772, __no translation__)
    • How to find beta way to take throway dirty, na big headache for Lagos city wey be Nigeria bizness capital.  — (bbc__56624, __no translation__)
    • Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement.  — (bbc__35751, __no translation__)
    • Oda Nigerians wey follow walk di run way na Nigerian British rapper Tinie Temah and model Davidson Obennebo.  — (bbc__76075, __no translation__)
    • {{ux|dv|You know okay eh di way tins dey, dey be, |(KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__106, You know, okay, the ways things are...are...)}

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: