Difference between revisions of "way"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na road wey person pass enta or comot from place. | # Na road wey person pass enta or comot from place. | ||
− | #:* {{ux|dv|Pass | + | #:* {{ux|dv|Pass kitchen go out Danladi, dat na de new '''way''' to take comot til dem repair de main door.|(NSC_Legbeti_2021. The new way out of the house now is through the kitchen until the main entrance door is repaired.)}} |
#:* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}} | #:* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}} | ||
#:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}} | #:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}} | ||
− | # Na how person take dey do something. | + | # Na how person take dey do something, good or bad. |
#:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}} | #:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Wetin be de one '''way''' person go fit take near God for Naija?|(NSC_Legbeti_2021. | + | #:* {{ux|dv|Wetin be de one '''way''' person go fit take near God for Naija?|(NSC_Legbeti_2021. What is the main way to draw close to God in Nigeria?.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dis day, plenti pipo dey find '''way''' reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dis day, plenti pipo dey find '''way''' to reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}} |
− | |||
#:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude '''way''' no pure. |(NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual. Today is Lola, tomorrow is Jude.)}} | #:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude '''way''' no pure. |(NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual. Today is Lola, tomorrow is Jude.)}} | ||
#:* {{ux|dv|De don lean because of di '''way''' di country dey. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)}} | #:* {{ux|dv|De don lean because of di '''way''' di country dey. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)}} | ||
− | # Na to carry | + | # Na to carry mata pass anoder [[road]]. |
#:* {{ux|dv|One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)}} | #:* {{ux|dv|One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}} | #:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}} | ||
Line 37: | Line 36: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[road]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''direction'' | + | * English: ''direction'', ''alternative'' |
Revision as of 11:50, 18 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English way
Pronunciation
- wéì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 84
- Frequency rank in NSC treebank: 161
- Frequency in raw corpus: 2958
- Frequency rank in raw corpus: 133
Noun
- Na road wey person pass enta or comot from place.
- Pass kitchen go out Danladi, dat na de new way to take comot til dem repair de main door. — (NSC_Legbeti_2021. The new way out of the house now is through the kitchen until the main entrance door is repaired.)
- I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary? — (NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)
- You dey go different way. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
- Na how person take dey do something, good or bad.
- E get way dem suppose take do some tins. — (bbc__1063. There are ways things are done.)
- Wetin be de one way person go fit take near God for Naija? — (NSC_Legbeti_2021. What is the main way to draw close to God in Nigeria?.)
- Dis day, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar. — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
- Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure. — (NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual. Today is Lola, tomorrow is Jude.)
- De don lean because of di way di country dey. — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)
- Na to carry mata pass anoder road.
- One way, na when we pray to am if we get problem. — (jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)
- Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. — (bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: direction, alternative