Difference between revisions of "way"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''way''
+
From English: ''way''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Road wey person pass enta or comot from place.
+
* Road wey person pass enta or comot from place.
#:* {{ux|dv|Pass kitchen go out Danladi, dat na de new '''way''' to take comot til dem repair de main door.|(NSC_Legbeti_2021. The new way out of the house now is through the kitchen until the main entrance door is repaired.)}}
+
:* {{ux|dv|Pass kitchen go out Danladi, dat na de new '''way''' to take comot til dem repair de main door.|(NSC_Legbeti_2021. The new way out of the house now is through the kitchen until the main entrance door is repaired.)}}
#:* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}}
+
:* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}}
#:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
+
:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
# How person take dey do something, good or bad.
+
* How person take dey do something, good or bad.
#:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}}
+
:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}}
#:* {{ux|dv|Wetin be de one '''way''' person go fit take near God for Naija?|(NSC_Legbeti_2021. What is the main way to draw close to God in Nigeria?.)}}
+
:* {{ux|dv|Wetin be de one '''way''' person go fit take near God for Naija?|(NSC_Legbeti_2021. What is the main way to draw close to God in Nigeria?.)}}
#:* {{ux|dv|Dis day, plenti pipo dey find '''way''' to reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}}  
+
:* {{ux|dv|Dis day, plenti pipo dey find '''way''' to reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}}  
#:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude '''way''' no pure. |(NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual because today it's Lola, tomorrow it's Jude.)}}
+
:* {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude '''way''' no pure. |(NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual because today it's Lola, tomorrow it's Jude.)}}
#:* {{ux|dv|De don lean because of di '''way''' di country dey. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)}}
+
:* {{ux|dv|De don lean because of di '''way''' di country dey. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)}}
# Make person carry mata pass anoder [[road]].
+
* Make person carry mata pass anoder [[road]].
#:* {{ux|dv|One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)}}
+
:* {{ux|dv|One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)}}
#:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}}
+
:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[wayoways]]
 
* [[wayoways]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[road]]
 
* [[road]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''direction'', ''alternative''
 
* English: ''direction'', ''alternative''

Revision as of 14:07, 26 July 2021

Naija

Etymology

From English: way

Pronunciation

  • wéì

Play Play

Noun

  • Road wey person pass enta or comot from place.
  • Pass kitchen go out Danladi, dat na de new way to take comot til dem repair de main door.  — (NSC_Legbeti_2021. The new way out of the house now is through the kitchen until the main entrance door is repaired.)
  • I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?  — (NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)
  • You dey go different way.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
  • How person take dey do something, good or bad.
  • E get way dem suppose take do some tins.  — (bbc__1063. There are ways things are done.)
  • Wetin be de one way person go fit take near God for Naija?  — (NSC_Legbeti_2021. What is the main way to draw close to God in Nigeria?.)
  • Dis day, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar.  — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
  • Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure.  — (NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual because today it's Lola, tomorrow it's Jude.)
  • De don lean because of di way di country dey.  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)
  • Make person carry mata pass anoder road.
  • One way, na when we pray to am if we get problem.  — (jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)
  • Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement.  — (bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: direction, alternative