Difference between revisions of "way"

Line 19: Line 19:
 
:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}}
 
====Related forms====
 
* [[wayoways]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[road]]
 
* [[road]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''direction'', ''alternative''
 
* English: ''direction'', ''alternative''

Revision as of 12:11, 27 July 2021

Naija

Etymology

From English: way

Pronunciation

  • wéì

Play Play

Noun

  • Road wey person pass enta or comot from place.
  • I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?  — (NSC_Legbeti_2021, Which is the fastest route to the bursary?)
  • You dey go different way.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
  • How person dey take do something.
  • E get way dem suppose take do some tins.  — (bbc__1063. There are ways things are done.)
  • Dis day, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar.  — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
  • How person dey take reason matter.
  • One way, na when we pray to am if we get problem.  — (jw__3177, An alternative is to pray to him in time of trouble.)
  • Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement.  — (bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)

Synonyms

Translations

  • English: direction, alternative