Difference between revisions of "way"

 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wéì
+
*
 
<sm2>pcm-ng-way.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-way.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-way.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-way.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Road wey person pass enta or comot from place.
+
# Road wey person pass enta or comot from place.
:* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021, Which is the fastest route to the bursary?)}}
+
#:* {{ux|dv|Abeg which '''way''' person go fit pass wey go quick reach bursary?|(Which is the fastest route to the bursary?)}}
:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
+
#:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
* How person dey take do something.
+
# How person take dey do something.
:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}}
+
#:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}}
:* {{ux|dv| Dis day, plenti pipo dey find '''way''' to reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Dis days, plenti pipo dey find '''way''' to reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}}  
* How person dey take reason matter.
+
#:* {{ux|dv| I no trust dat guy '''way''' again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting.|(I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)}}
:* {{ux|dv| One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__3177, An alternative is to pray to him in time of trouble.)}}
+
# How person dey take reason matter.
:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}}
  
====Related forms====
 
* [[wayoways]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[road]]
 
* [[road]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''direction'', ''alternative''
+
* English: ''direction, method, alternative''

Latest revision as of 22:09, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: way

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. Road wey person pass enta or comot from place.
    • Abeg which way person go fit pass wey go quick reach bursary?  — (Which is the fastest route to the bursary?)
    • You dey go different way.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
  2. How person take dey do something.
    • E get way dem suppose take do some tins.  — (bbc__1063. There are ways things are done.)
    • Dis days, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar.  — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
    • I no trust dat guy way again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting.  — (I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)
  3. How person dey take reason matter.
    • Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement.  — (bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)

Synonyms

Translations

  • English: direction, method, alternative