Difference between revisions of "way"

m (Conversion script moved page Way to way: Converting page titles to lowercase)
 
(17 intermediate revisions by 12 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* how 0.67 9827, style 0.58 282, ways 0.57 190, ting 0.54 1092, opportunity 0.53 272, method 0.50 105, always 0.49 1011, theirself 0.49 250, tings 0.49 536
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English way
+
From English: ''way''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* weɪ
+
*
<sm2>Pcm-ng-way.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-way.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-way.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-way.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 84
 
* Frequency rank in NSC treebank: 161
 
* Frequency in raw corpus: 2958
 
* Frequency rank in raw corpus: 133
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
way: no definition -- Definition in Naija?
+
# Road wey person pass enta or comot from place.
 
+
#:* {{ux|dv|Abeg which '''way''' person go fit pass wey go quick reach bursary?|(Which is the fastest route to the bursary?)}}
 
+
#:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
# dep-det (frequency:885)
+
# How person take dey do something.
#: {{ux|dv|Dat '''way''' wey… |(ENU_32_Football-And-Money_DG__80, That way which...)}}
+
#:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}}
#: {{ux|dv|Di '''way''' you take… |(ENU_12_Social-Life_DG__88, The way you...)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis days, plenti pipo dey find '''way''' to reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}}  
# det (frequency:146)
+
#:* {{ux|dv| I no trust dat guy '''way''' again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting.|(I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)}}
#: {{ux|dv|No '''way'''! |(ENU_32_Football-And-Money_DG__79, No way !)}}
+
# How person dey take reason matter.
#: {{ux|dv|No '''way'''. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__14, No solution.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}}
# - (frequency:82)
 
#: {{ux|dv|Na '''way'''. |(NST_cleaned__25843, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|“No '''way'''! |(katakata__121, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:80)
 
#: {{ux|dv|'''Way''' to escape |(bbc__98178, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Man U need to find '''way''' to handle Messi |(bbc__65158, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:51)
 
#: {{ux|dv|no '''way''' to communicate with police. |(deuber__2516, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin be one '''way''' to remember Governing Body? |(jw__41547, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:40)
 
#: {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}}
 
#: {{ux|dv|But na, na Nigerian '''way''' be dat. |(NST_cleaned__4979, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:36)
 
#: {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis day, plenti pipo dey find '''way''' reduce dia sugar. |(bbc__40436, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude '''way''' no pure. |(NST_cleaned__18367, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nintcheu bin don tok say na '''way''' for tief results for election. |(bbc__56069, __no translation__)}}
 
# case (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|But if you come talk sey no na me get right of '''way''', |(IBA_13_Road-Safety_M__221, But if you then say that no, it is me that have the right of way.)}}
 
#: {{ux|dv|De don lean because of di '''way''', di '''way''' di country dey. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)}}
 
# advmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|'''Way''' Forward |(bbc__98177, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Make dey pay us kwa, make we go no '''way'''. |(ONI_05_New-Year_M__75, Let them pay us, so that we'll go, no way !)}}
 
# cc-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|And di '''way'''... |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__73, And the way...)}}
 
#: {{ux|dv|But di '''way'''... |(ENU_13_School-Life_DG__78, But the way...)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Most of di unions wey dey for dis congress dem dey do services wey many Nigerians dey use and many many pipo go feel di strike ne '''way''' or anoda. |(bbc__67904, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police and gendarmes block all three roads for military court, drive away CRM supporters, stop some party mimbas for enta court, deh arrest three pipo weh deh wan force dia '''way''' pass. |(bbc__82255, __no translation__)}}
 
# nummod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|One '''way''', na when we pray to am if we get problem. |(jw__31772, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di Herald newspaper, she say di right to share person property no suppose follow one '''way''', especially if di person no reason say e go take care of im family people dem rights, as dis na wetin di law talk. |(bbc__11762, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[beta way|beta way]]
 
 
 
#: {{ux|dv|How to find beta way to take throway dirty, na big headache for Lagos city wey be Nigeria bizness capital. |(bbc__56624, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. |(bbc__35751, __no translation__)}}
 
* [[kana way|kana way]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But UN say deh go fit use different kana way laik remote monitor for check weti di pass for ground. |(bbc__21669, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|“Dis show how deh di manage Cameroon some kana way as kontri pipo no di shiddon for check how deh di design modern cities, name streets,” Nkwi tok. |(bbc__103026, __no translation__)}}
 
* [[run way|run way]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Two of dem even waka di run way togeda. |(bbc__96460, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oda Nigerians wey follow walk di run way na Nigerian British rapper Tinie Temah and model Davidson Obennebo. |(bbc__76075, __no translation__)}}
 
* [[way tins|way tins]]
 
 
 
#: {{ux|dv|You know okay eh di way tins dey, dey be, |(KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__106, You know, okay, the ways things are...are...)}}
 
#: {{ux|dv|Sake of di way tins bad for Chibok, Joseph and im family don run comot dia because all dia property, house and farm, boko haram don burn am finish so notin dey for dem again. |(bbc__86717, __no translation__)}}
 
* [[wayo way|wayo way]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Naptip wey be di National Agency for di Prohibition of Trafficking in Persons, say dem receive complain say jaguda pipo dey use wayo way, cari many young pipo go Saudi Arabia. |(bbc__72397, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We see wetin goment dey tok as something wey show say dem no care about di suffering of workers and goment wan use wayo way, dem wan use left hand collect wetin dem offer wit right hand. |(bbc__7284, __no translation__)}}
 
* [[yard way|yard way]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Premium Times tori pipo report on Wednesday say di police don even use back yard way carri Samuel Ogundipe, go try am for Magistrate Court inside Kubwa, Abuja for afternoon without him seeing im lawyers. |(bbc__83011, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Premium Times tori pipo dey even report say di police don even use back yard way carri Samuel Ogundipe, go try am for Magistrate Court inside Kubwa, Abuja on Wednesday afternoon without him seeing im lawyers. |(bbc__83010, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* how 0.67 9827, style 0.58 282, ways 0.57 190, ting 0.54 1092, opportunity 0.53 272, method 0.50 105, always 0.49 1011, theirself 0.49 250, tings 0.49 536
+
* [[road]]
 
 
====Antonyms====
 
* how 0.67 9827, style 0.58 282, ways 0.57 190, ting 0.54 1092, opportunity 0.53 272, method 0.50 105, always 0.49 1011, theirself 0.49 250, tings 0.49 536
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''direction, method, alternative''

Latest revision as of 22:09, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: way

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. Road wey person pass enta or comot from place.
    • Abeg which way person go fit pass wey go quick reach bursary?  — (Which is the fastest route to the bursary?)
    • You dey go different way.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
  2. How person take dey do something.
    • E get way dem suppose take do some tins.  — (bbc__1063. There are ways things are done.)
    • Dis days, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar.  — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
    • I no trust dat guy way again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting.  — (I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)
  3. How person dey take reason matter.
    • Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement.  — (bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)

Synonyms

Translations

  • English: direction, method, alternative