Difference between revisions of "way"
(→Noun) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wê |
<sm2>pcm-ng-way.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-way.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>pcm-ng-way.m.ogg</sm2> | + | <sm2>pcm-ng-way.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Latest revision as of 22:09, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: way
Pronunciation
- wê
Noun
- Road wey person pass enta or comot from place.
- Abeg which way person go fit pass wey go quick reach bursary? — (Which is the fastest route to the bursary?)
- You dey go different way. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
- How person take dey do something.
- E get way dem suppose take do some tins. — (bbc__1063. There are ways things are done.)
- Dis days, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar. — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
- I no trust dat guy way again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting. — (I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)
- How person dey take reason matter.
- Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. — (bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)
Synonyms
Translations
- English: direction, method, alternative