Difference between revisions of "way"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Road wey person pass enta or comot from place. | * Road wey person pass enta or comot from place. | ||
− | |||
:* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}} | :* {{ux|dv|I beg which '''way''' person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?|(NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)}} | ||
:* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}} | :* {{ux|dv|You dey go different '''way'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)}} |
Revision as of 14:21, 26 July 2021
Naija
Etymology
From English: way
Pronunciation
- wéì
Noun
- Road wey person pass enta or comot from place.
- I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary? — (NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)
- You dey go different way. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
- How person take dey do something, good or bad.
- E get way dem suppose take do some tins. — (bbc__1063. There are ways things are done.)
- Wetin be de one way person go fit take near God for Naija? — (NSC_Legbeti_2021. What is the main way to draw close to God in Nigeria?.)
- Dis day, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar. — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
- Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure. — (NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual because today it's Lola, tomorrow it's Jude.)
- De don lean because of di way di country dey. — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)
- Make person carry mata pass anoder road.
- One way, na when we pray to am if we get problem. — (jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)
- Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. — (bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: direction, alternative