Difference between revisions of "way"
Line 22: | Line 22: | ||
* [[road]] | * [[road]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''direction | + | * English: ''direction, method, alternative'' |
Revision as of 12:12, 27 July 2021
Naija
Etymology
From English: way
Pronunciation
- wéì
Noun
- Road wey person pass enta or comot from place.
- I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary? — (NSC_Legbeti_2021, Which is the fastest route to the bursary?)
- You dey go different way. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
- How person dey take do something.
- E get way dem suppose take do some tins. — (bbc__1063. There are ways things are done.)
- Dis day, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar. — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
- How person dey take reason matter.
- One way, na when we pray to am if we get problem. — (jw__3177, An alternative is to pray to him in time of trouble.)
- Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. — (bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)
Synonyms
Translations
- English: direction, method, alternative