Difference between revisions of "way"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# How person take dey do something. | # How person take dey do something. | ||
#:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}} | #:* {{ux|dv|E get '''way''' dem suppose take do some tins. |(bbc__1063. There are ways things are done.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Dis | + | #:* {{ux|dv| Dis days, plenti pipo dey find '''way''' to reduce dia sugar. |(bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| I no trust dat guy '''way''' again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting.|(I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)}} | ||
# How person dey take reason matter. | # How person dey take reason matter. | ||
− | |||
#:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}} | #:* {{ux|dv|Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta '''way''' dem write dia last statement. |(bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)}} | ||
Revision as of 04:17, 26 December 2022
Naija
Etymology
From English: way
Pronunciation
- wéì
Noun
- Road wey person pass enta or comot from place.
- Abeg which way person go fit pass wey go quick reach bursary? — (NSC_Legbeti_2021, Which is the fastest route to the bursary?)
- You dey go different way. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
- How person take dey do something.
- E get way dem suppose take do some tins. — (bbc__1063. There are ways things are done.)
- Dis days, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar. — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
- I no trust dat guy way again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting. — (I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)
- How person dey take reason matter.
- Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. — (bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)
Synonyms
Translations
- English: direction, method, alternative