way
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English way
Pronunciation
- wéì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 84
- Frequency rank in NSC treebank: 161
- Frequency in raw corpus: 2958
- Frequency rank in raw corpus: 133
Noun
- Na road wey person pass enta or comot from place.
- Pass through kitchen go out Danladi, na dat be de new way to take go out. — (NSC_Legbeti_2021. The new way out now is through the kitchen.)
- I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary? — (NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)
- You dey go different way. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
- Na how person take dey do something.
- E get way dem suppose take do some tins. — (bbc__1063. There are ways things are done.)
- Wetin be de one way person go fit take near God for Naija? — (NSC_Legbeti_2021.what is the main way to draw close to God in Nigeri.)
- Dis day, plenti pipo dey find way reduce dia sugar. — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
- Na person doings
- Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure. — (NST_cleaned__18367, __no translation__)
- De don lean because of di way di country dey. — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)
- One way, na when we pray to am if we get problem. — (jw__31772, __no translation__)
- How to find beta way to take throway dirty, na big headache for Lagos city wey be Nigeria bizness capital. — (bbc__56624, __no translation__)
- Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement. — (bbc__35751, __no translation__)
- Oda Nigerians wey follow walk di run way na Nigerian British rapper Tinie Temah and model Davidson Obennebo. — (bbc__76075, __no translation__)
- {{ux|dv|You know okay eh di way tins dey, dey be, |(KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__106, You know, okay, the ways things are...are...)}
Related forms
Synonyms
Translations
- English: