way

Revision as of 11:29, 18 February 2021 by 154.66.38.153 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English way

Pronunciation

  • wéì


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 84
  • Frequency rank in NSC treebank: 161
  • Frequency in raw corpus: 2958
  • Frequency rank in raw corpus: 133

Noun

  1. Na road wey person pass enta or comot from place.
    • Pass through kitchen go out Danladi, na dat be de new way to take go out.  — (NSC_Legbeti_2021. The new way out now is through the kitchen.)
    • I beg which way person go fit pass wey go qucik to take reach bursary?  — (NSC_Legbeti_2021.which is the fastest route to the bursary?.)
    • You dey go different way.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
  2. Na how person take dey do something.
    • E get way dem suppose take do some tins.  — (bbc__1063. There are ways things are done.)
    • Wetin be de one way person go fit take near God for Naija?  — (NSC_Legbeti_2021.what is the main way to draw close to God in Nigeri.)
    • Dis day, plenti pipo dey find way reduce dia sugar.  — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
  3. Na de way person dey do im tings, good or bad.
    • Today na Lola, tomorrow na Jude, but Jude way no pure.  — (NST_cleaned__18367. Jude seems bisexual. Today is Lola, tomorrow is Jude.)
    • De don lean because of di way di country dey.  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__104, They have become thin because of the situation of the country.)
  4. Na to carry someting pass anoder road.
    • One way, na when we pray to am if we get problem.  — (jw__31772. An alternative is to pray to him in time of trouble.)
    • Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement.  — (bbc__35751. The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: direction