Difference between revisions of "wayo"

Line 25: Line 25:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cunning''
 
* English: ''cunning''
 
 
 
===Noun===
 
wayo: lie, lie -- Definition in Naija?
 
 
#: {{ux|dv|'''Wayo''' man like you go still dey talk?.|(Egbokhare_2020, no translation}}
 
#: {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|no translation}}
 
#: {{ux|dv| Play you '''wayo'''? |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__108, Trick you ?)}}
 
#: {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''. |(jw__27206, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|IG Idris cari case go High Court for Abuja, make dem stop senate and Senate President Bukola Saraki make dem no investigate am for '''wayo'''. |(bbc__57114, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ibrahim Babangida wey be di Head of state then for Nigeria cancel di election on top say '''wayo''' and wuru wuru happen but plenty people believe say na Abiola win di election. |(bbc__57448, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Justice Banjoko rule say Nyame wey even be Christian pastor, tif pipo trust wen e be govnor of Taraba, wen e play '''wayo''' and wuruwuru wit goment moni wey reach 250 million Naira. |(bbc__61537, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|October: Senate dey investigate IGP on top '''wayo''' |(bbc__76064, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Nigeria former govnor don chop 28 years jail on top '''wayo''' |(bbc__73625, __no translation_)
 
#: {{ux|dv| For Israel, Ruth no do any '''wayo'''. |(jw__31472, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Hm my papa make me get dis '''wayo''', dis sense wey you see sey I get now. |(NST_cleaned__31648, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Things like long throat, fake religion and '''wayo''' no go dey. |(jw__29489, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So that people go think sey dem be better person, dem ‘dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​— Rom. |(jw__23269, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Liberia Election: Commission say no '''wayo''' |(bbc__63789, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Since dem clean di yamayama wey dey follow afta '''wayo''' upon '''wayo''' mata dey fly comot for FIFA, di organisation don press buttons wey don make future election free and fair. |(bbc__89759, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Sey dem dey do jibiti, '''wayo''', fraud of two hundred, and twenty nine thousand dollars for di Ministry of Foreign Affairs. |(IBA_33_News-Comments_MG__14, He said they engage in fraud, tricks... fraud of two hundred and twenty nine thousand dollars in the Ministry of Foreign Affairs.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7
 
 
====Antonyms====
 
* mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7
 
 
====Translations====
 
* English: lie, lie
 

Revision as of 15:22, 2 November 2020

Naija

Etymology

From: Hausa wayo

Pronunciation

  • wàjó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1375
  • Frequency in raw corpus: 183
  • Frequency rank in raw corpus: 1402

Definition

Sey person get magomago sense.

Adjective

  1. Na wayo man.  — ( Egbokhare_no translation

Synonyms

Translations

  • English: cunning