Difference between revisions of "wayo"

Line 36: Line 36:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[mago-mago]], [[magomago]]
+
* [[magomago]], [[magomago]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cunning''
 
* English: ''cunning''

Revision as of 15:24, 2 November 2020

Naija

Etymology

From: Hausa wayo

Pronunciation

  • wàjó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1375
  • Frequency in raw corpus: 183
  • Frequency rank in raw corpus: 1402

Definition

Sey person get magomago sense.

Noun

  1. Wayo man like you go still dey talk?.  — (Egbokhare_2020, A tricky man like you still has the effrontery to talk?)
    No dey play me wayo jor.  —  Stop trying to sly me.)
    No let that phone play you wayo.  — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
    So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​  — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)
    Liberia Election: Commission say no wayo  — (bbc__63789, Liberia Election Commission frowns upon electoral malpractice.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tricky, deceptive, cunning

Adjective

  1. Na wayo man.  — ( Egbokhare_no translation

Synonyms

Translations

  • English: cunning