wayo

Revision as of 20:17, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7

Etymology

Borrowed from English wayo

Pronunciation

  • wàjó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1375
  • Frequency in raw corpus: 183
  • Frequency rank in raw corpus: 1402

The word is used more orally than in written texts.


Adjective

wayo: lie -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Na wayo man.  — no translation

Derived forms

Synonyms

  • mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7

Antonyms

  • mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7

Translations

  • English: lie


Noun

wayo: lie, lie -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Wayo man like you go still dey talk?.  — no translation
    No dey play me wayo jor.  — no translation
  2. - (frequency:121)
    Play you wayo?  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__108, Trick you ?)
    No let that phone play you wayo.  — (jw__27206, __no translation__)
  3. case (frequency:8)
    Im nickname na black president and na Yoruba and Pidgin im dey use sing tori of wayo.  — (bbc__58786, __no translation__)
    IG Idris cari case go High Court for Abuja, make dem stop senate and Senate President Bukola Saraki make dem no investigate am for wayo.  — (bbc__57114, __no translation__)
  4. conj (frequency:6)
    Ibrahim Babangida wey be di Head of state then for Nigeria cancel di election on top say wayo and wuru wuru happen but plenty people believe say na Abiola win di election.  — (bbc__57448, __no translation__)
    Justice Banjoko rule say Nyame wey even be Christian pastor, tif pipo trust wen e be govnor of Taraba, wen e play wayo and wuruwuru wit goment moni wey reach 250 million Naira.  — (bbc__61537, __no translation__)
  5. case-dep (frequency:4)
    October: Senate dey investigate IGP on top wayo  — (bbc__76064, __no translation__)
    Nigeria former govnor don chop 28 years jail on top wayo  — (bbc__73625, __no translation__)
  6. det (frequency:3)
    For Israel, Ruth no do any wayo.  — (jw__31472, __no translation__)
    Hm my papa make me get dis wayo, dis sense wey you see sey I get now.  — (NST_cleaned__31648, __no translation__)
  7. cc (frequency:2)
    Things like long throat, fake religion and wayo no go dey.  — (jw__29489, __no translation__)
    So that people go think sey dem be better person, dem ‘dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan.​— Rom.  — (jw__23269, __no translation__)
  8. advmod (frequency:2)
    Liberia Election: Commission say no wayo  — (bbc__63789, __no translation__)
    Since dem clean di yamayama wey dey follow afta wayo upon wayo mata dey fly comot for FIFA, di organisation don press buttons wey don make future election free and fair.  — (bbc__89759, __no translation__)
  9. conj:dicto (frequency:2)
    Sey dem dey do jibiti, wayo, fraud of two hundred, and twenty nine thousand dollars for di Ministry of Foreign Affairs.  — (IBA_33_News-Comments_MG__14, He said they engage in fraud, tricks... fraud of two hundred and twenty nine thousand dollars in the Ministry of Foreign Affairs.)
    Ontop di level ( e pele parile, parile ), ontop di programme for today, one magomago, jibiti, wayo, 419, jaguda pali wey e name na Eze Udoh, dem say dem don catch am o by men of di Umuahia Central Police for Abia State on top sey di guy go withdraw di sum of one million forty nine thousand five hundred, and forty five naira from im victim account o.  — (IBA_33_News-Comments_MG__100, On the level of [yor] e pele parile, parile [yor], on the program today, a dishonest, fraudulent, deceitful, scam expert and thief, whose name is Eze Udoh, it's been reported that he has been arrested by men of the Umuahia Central Police in Abia State because the guy withdrew the sum of one million, forty nine thousand, five hundred and forty five naira from his victim's account.)

Derived forms

Synonyms

  • mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7

Antonyms

  • mago-mago 0.64 92, magomago 0.59 87, mago 0.57 62, wuru-wuru 0.55 57, fraud 0.54 119, kurukere 0.45 14, check-check 0.45 6, equipment-dem 0.44 5, racial 0.44 7

Translations

  • English: lie, lie