welcome
Naija
Etymology
From: English welcome
Pronunciation
- wékòm
Definition
- Na to greet pesin as e dey enta place
Verb
- Una welcome o my people — NSC_2020. (Welcome my people.)
- The president go welcome de new ambassador from France — NSC_2020. (The President went to welcome the new French Ambassador.)
Synonym
Translation
English: welcome