welcome
Naija
Etymology
From English: welcome
Pronunciation
- wékòm
Verb
- Make person dey greet as e dey enta place.
- Una welcome o my people — NSC_Legbeti_2020, (Welcome everyone.)
- The president go welcome de new ambassador from France. — (NSC_Legbeti_2020, (The President went to welcome the new French Ambassador.)
Synonym
Translation
English: welcome