welcome

Revision as of 13:47, 17 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: welcome

Pronunciation

  • wékòm

Play Play


Interjection

  • Make person dey greet as e dey enta place.
  • Una welcome o my people.  — NSC_Legbeti_2020, (Welcome everyone.)
  • The president go welcome de new ambassador from France.  — (NSC_Legbeti_2020, (The President went to welcome the new French Ambassador.)

Synonym

Translation

English: welcome