welcome
Naija
Etymology
From English: welcome
Pronunciation
- wékòm
Interjection
- Make person dey greet as e dey enta place.
- Una welcome o my people. — (Welcome everyone.)
Verb
- Make person gree make anoder person come where e dey.
- The president go welcome de new ambassador from France. — (NSC_2020, The President went to welcome the new French Ambassador.)
Synonym
Translation
English: welcome