welcome

Revision as of 14:03, 26 October 2020 by 154.66.46.13 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English welcome

Pronunciation

  • wélkòm

Play Play

Definition

na to greet pesin as e dey enta place

Verb

  • Una welcome o my people  — (NSC_Agnes_2020. Welcome my people.)
  • The president go welcome de new ambassador from France  — (The President went to welcome the new French Ambassador.)

Synonym

salute, greet

Translation

English: welcome