when
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: when
Pronunciation
- wɛ́n
Adverb
- Word wey de dey use talk about someting wey concern time.
- When e go end? — (jw__44607, when will it end?)
- E feel the pain wey we dey feel when person wey we love die. — (jw__20306, He felt the pain that we feel when a person we love die.)
Translations
- English: when