Difference between revisions of "when"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* wen
+
* [[wen]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 11:15, 26 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: when

Pronunciation

  • wɛn

Play Play


Adverb

  • De dey use talk about someting wey gats do with time.
  • So all dese things put togeda, and when you go enter gallop, pah!  — (LAG_31_Road-Safety_MG__58, So putting all these things together, and when you go into a ditch, pah!)
  • When e go end?  — (jw__44607, when will it end?)
  • E feel the pain wey we dey feel when person wey we love die.  — (jw__20306, He felt the pain that we feel when a person we love die.)

Translations

  • English: when