Difference between revisions of "when"
TellaSamson (talk | contribs) (→Adverb) |
TellaSamson (talk | contribs) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * wen | + | * wen |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 17:13, 14 May 2021
Naija
Alternative forms
- wen
Etymology
From English when
Pronunciation
- wɛn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 327
- Frequency rank in NSC treebank: 56
- Frequency in raw corpus: 6393
- Frequency rank in raw corpus: 66
Definition
De dey use am show direct and indirect question for time.
Adverb
- So all dese things put togeda, and when you go enter gallop, pah! — (LAG_31_Road-Safety_MG__58, So putting all these things together, and when you go into a ditch, pah!)
- When e go end? — (jw__44607, __when will it end?__)
Synonyms
- sotay 0.55 416, while
Translations
- English: at that time.
Subordinating Conjunction
We dey use am join clause for time.
- E feel the pain wey we dey feel when person wey we love die. — (jw__20306, __He felt the pain that we feel when a person we love die.__)
- dem go just go lock di thing to make sure say people-- you know say when people dey suffer. — (deuber__5866, they will just lock the thing to be sure that people, you know that when people are suffering)
Synonyms
- while
Translations
- English: We use it to connect clauses.