Difference between revisions of "when"

Line 39: Line 39:
 
We dey use am join clause for time.
 
We dey use am join clause for time.
  
#: {{ux|dv|E feel the pain wey we dey feel '''when''' person wey we love die. |(jw__20306, __He felt the pain that we feel when a person we love die.__)}}
+
#{{ux|dv|E feel the pain wey we dey feel '''when''' person wey we love die. |(jw__20306, __He felt the pain that we feel when a person we love die.__)}}
#: {{ux|dv|dem go just go lock di thing to make sure say people-- you know say '''when''' people dey suffer. |(deuber__5866, they will just lock the thing to be sure that people, you know that when people are suffering)}}
+
#{{ux|dv|dem go just go lock di thing to make sure say people-- you know say '''when''' people dey suffer. |(deuber__5866, they will just lock the thing to be sure that people, you know that when people are suffering)}}
  
  

Revision as of 15:00, 6 November 2020

Naija

Alternative forms

  • wen 0.68 4261

Etymology

From English when

Pronunciation

  • wɛn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 327
  • Frequency rank in NSC treebank: 56
  • Frequency in raw corpus: 6393
  • Frequency rank in raw corpus: 66


Definition

De dey use am show direct and indirect question for time.


Adverb

  1. So all dese things put togeda, and when you go enter gallop, pah!  — (LAG_31_Road-Safety_MG__58, So putting all these things together, and when you go into a ditch, pah!)
    When e go end?  — (jw__44607, __when will it end?__)


Synonyms

  • sotay 0.55 416, while


Translations

  • English: at that time.

Subordinating Conjunction

We dey use am join clause for time.

  1. E feel the pain wey we dey feel when person wey we love die.  — (jw__20306, __He felt the pain that we feel when a person we love die.__)
  2. dem go just go lock di thing to make sure say people-- you know say when people dey suffer.  — (deuber__5866, they will just lock the thing to be sure that people, you know that when people are suffering)


Synonyms

  • while


Translations

  • English: We use it to connect clauses.