where

Naija

Alternative Forms

wia

Etymology

From: English where

Pronunciation

  • wjɛ̂

Play Play

Adverb

  1. Word wey we fit use to yarn about di place someting or person dey.
    • Stand where you dey!  — (deuber__5703, Stand where you are!)
    • Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
  2. Word wey dey use talk about place.
    • Dem no go see where to chop again.  — (deuber__5789,They will find no place to eat again.)
    • The other thing wey we need, na where to put head.  — (jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)
  3. Word wey de dey use take ask question about di place someting or person dey.
    • Where the lie lie and fear dey come from?  — (jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)
    • Where she comot from?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)
    • where dem?  — (deuber__2536, Where are they?)

Translations

  • English: where