Difference between revisions of "where"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv| See '''where''' de go born you. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at Where you'll be given birth to you.)}}
 
#:* {{ux|dv| See '''where''' de go born you. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at Where you'll be given birth to you.)}}
 
#:* {{ux|dv| Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
 
#:* {{ux|dv| Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
Word wey dey use talk about place.
+
# Word wey dey use talk about place.
 
#:* {{ux|dv| Dem no go see '''where''' to chop again.|(deuber__5789,They will find no place to eat again.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem no go see '''where''' to chop again.|(deuber__5789,They will find no place to eat again.)}}
 
#:* {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our head.)}}
 
#:* {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our head.)}}

Revision as of 22:04, 30 August 2021

Naija

Etymology

From: English where

Pronunciation

  • wɛ̂r

Play Play


Adverb

  1. Word wey we fit use to yarn about di place someting or person dey.
    • Stand where you dey!  — (deuber__5703, Stand where you are!)
    • See where de go born you.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at Where you'll be given birth to you.)
    • Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
  2. Word wey dey use talk about place.
    • Dem no go see where to chop again.  — (deuber__5789,They will find no place to eat again.)
    • The other thing wey we need, na where to put head.  — (jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our head.)
  3. Word wey de dey use take ask question.
    • Where the lie lie and fear dey come from?  — (jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)
    • Where she comot from?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)
    • where dem.  — (deuber__2536, Where are dey?)

Translations

  • English: where