Difference between revisions of "where"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
# Word wey dey use talk about place. | # Word wey dey use talk about place. | ||
#:* {{ux|dv| Dem no go see '''where''' to chop again.|(deuber__5789,They will find no place to eat again.)}} | #:* {{ux|dv| Dem no go see '''where''' to chop again.|(deuber__5789,They will find no place to eat again.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our | + | #:* {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)}} |
# Word wey de dey use take ask question. | # Word wey de dey use take ask question. | ||
#:* {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)}} | #:* {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)}} |
Revision as of 22:05, 30 August 2021
Naija
Etymology
From: English where
Pronunciation
- wɛ̂r
Adverb
- Word wey we fit use to yarn about di place someting or person dey.
- Stand where you dey! — (deuber__5703, Stand where you are!)
- See where de go born you. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at Where you'll be given birth to you.)
- Ah I no con know where to start! — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
- Word wey dey use talk about place.
- Dem no go see where to chop again. — (deuber__5789,They will find no place to eat again.)
- The other thing wey we need, na where to put head. — (jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)
- Word wey de dey use take ask question.
- Where the lie lie and fear dey come from? — (jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)
- Where she comot from? — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)
- where dem. — (deuber__2536, Where are dey?)
Translations
- English: where