Difference between revisions of "where"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-where.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-where.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===

Revision as of 09:54, 24 January 2022

Naija

Etymology

From: English where

Pronunciation

  • wɛ̂r

Play Play

Adverb

  1. Word wey we fit use to yarn about di place someting or person dey.
    • Stand where you dey!  — (deuber__5703, Stand where you are!)
    • See where de go born you.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at Where you'll be given birth to you.)
    • Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
  2. Word wey dey use talk about place.
    • Dem no go see where to chop again.  — (deuber__5789,They will find no place to eat again.)
    • The other thing wey we need, na where to put head.  — (jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)
  3. Word wey de dey use take ask question.
    • Where the lie lie and fear dey come from?  — (jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)
    • Where she comot from?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)
    • where dem.  — (deuber__2536, Where are dey?)

Translations

  • English: where