Difference between revisions of "where"
(→Naija) |
(→Adverb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
#:* {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)}} | #:* {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)}} | ||
#:* {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}} | #:* {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|'''where''' dem?|(deuber__2536, Where are | + | #:* {{ux|dv|'''where''' dem?|(deuber__2536, Where are they?)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''where'' | * English: ''where'' |
Revision as of 08:57, 27 December 2022
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English where
Pronunciation
- wɛ̂r
Adverb
- Word wey we fit use to yarn about di place someting or person dey.
- Stand where you dey! — (deuber__5703, Stand where you are!)
- Ah I no con know where to start! — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
- Word wey dey use talk about place.
- Dem no go see where to chop again. — (deuber__5789,They will find no place to eat again.)
- The other thing wey we need, na where to put head. — (jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)
- Word wey de dey use take ask question about di place someting or person dey.
- Where the lie lie and fear dey come from? — (jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)
- Where she comot from? — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)
- where dem? — (deuber__2536, Where are they?)
Translations
- English: where