Difference between revisions of "where"

 
(10 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
+
===Alternative Forms===
* there 0.66 972, when 0.64 7140, dere 0.64 1047, wia 0.60 1405, place 0.56 2592, here 0.55 1186, outside 0.55 702, anywhere 0.55 224, wey 0.51 79530
+
[[wia]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English where
+
From: English ''where''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɛr
+
* wjɛ̂
 
<sm2>Pcm-ng-where.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-where.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 137
 
* Frequency rank in NSC treebank: 109
 
* Frequency in raw corpus: 2819
 
* Frequency rank in raw corpus: 139
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
where: no definition, where.Q -- Definition in Naija?
+
# Word wey we fit use to [[yarn]] about di place someting or person dey.
 
+
#:* {{ux|dv| Stand '''where''' you dey! |(deuber__5703, Stand where you are!)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
# dep (frequency:584)
+
# Word wey dey use talk about place.
#: {{ux|dv|Stand '''where''' you dey! |(deuber__5703, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem no go see '''where''' to chop again.|(deuber__5789,They will find no place to eat again.)}}
#: {{ux|dv|See '''where''' de go born you. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at when they went to give birth to you.)}}
+
#:* {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)}}
# - (frequency:119)
+
# Word wey de dey use take ask question  about di place someting or person dey.  
#: {{ux|dv|'''Where'''? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__321, Where ?)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)}}
#: {{ux|dv|'''Where'''... |(NST_cleaned__33423, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}}
# acl (frequency:24)
+
#:* {{ux|dv|'''where''' dem?|(deuber__2536, Where are they?)}}
#: {{ux|dv|Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
 
#: {{ux|dv|dem no go see '''where''' to chop again |(deuber__5789, __no translation__)}}
 
# conj-dep (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|You go know '''where''' you dey go and how you go reach there. |(jw__40790, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Find '''where''' Jehovah Witness People dey meet and how dem dey serve God. |(jw__10662, __no translation__)}}
 
# case (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|For '''where''', |(ENU_12_Social-Life_DG__189, Where ?)}}
 
#: {{ux|dv|For '''where'''! |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__105, At where !)}}
 
# obl:mod (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|'''where''' dem. |(deuber__2536, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''where''' dem |(deuber__2537, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Where''' for Galilee Jesus start this big preaching work? |(jw__45379, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|You no even know '''where''', '''where''' dat woman come from. |(NST_cleaned__20882, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na twenty six de say we go go reprint now so dat we go know '''where''' and when. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__39, It's twenty sixth they said we will go and reprint so that we will know where and when.)}}
 
# dep-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Where''' di, di, di, di relation go get money, |(NST_cleaned__8579, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Every '''where''' just dey shake, everybody just dey look anyanya. |(katakata__64, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Where''' and '''where''' UK Prime Minister go visit for Nigeria Theresa May say make Nigeria change homosexuals laws |(bbc__99866, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because deir main forward no be dis guy wey, wey dem send, wey dem call am ehm, ehm, ehm, dis guy now wey de send go, whether na Intermilan, abi na '''where'''? |(ONI_13_Current-Interests_DG__24, Because their main forward not this guy who... who they sent, what do we call him ? Ehm, ehm , ehm, ehm this guy now whom they sent to whether Intermilan or it is where ?)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''where''' d correct pipul wey dey in charge no gree for am as e bi for dis part, dem go take paper tell am— why dem no gree ; |(hildrights__1420, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Confusion don scatter every '''where''' for social media on top who score di highest for recent results on top JAMB UTME wey just land. |(bbc__60699, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Locusts dey always love '''where''' green well-well. |(bbc__59330, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So because of sey men greedy, de dey find '''where''' sweet. |(IBA_03_Womanisers_MG__79, So, because men are greedy, they're looking for better places.)}}
 
# mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Peter come sey: ‘For '''where'''! |(jw__29957, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E sey: “For '''where''' I dey work, I dey meet many lawyers. |(jw__43790, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But na God just dey keep us sha b~, because e no get place '''where''' no bad o. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__107, but it is God that is just keeping us really, b... because there is no place that is not bad.)}}
 
# nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sey e no dey even look '''where''' dem dey. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__42, That he does not even look at where they are.)}}
 
#: {{ux|dv|Emmanuel Macron tell how im dey for Lagos France President Emmanuel Macron wey dey Nigeria for official visit follow BBC tok '''where''' in sama correct pidgin to join millions of pipo wey dey speak di language for West Africa. |(bbc__46931, __no translation__)}}
 
# appos (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Rivers State don tok say na di federal goment get di refineries wey dey cause di soot pollution wey don cover evri '''where''' for di capital, Port Harcourt. |(bbc__85753, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, di government take dis decision, inside di federal executive council  meeting, wey dem do today, inside wi presido villa for, Abuja, '''where''' wi oga vice presido, Yemi Osinbajo, for kak run things, as di chairmo of di meeting. |(ja102__2574, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Seji Saji, Deputy Director General for NADMO talk BBC Pidgin confirm to BBC Pidgin dem remove four people wey die from Adjei-Kojo, '''where''' four people wey dey inside de military pick up die. |(bbc__87623, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* there 0.66 972, when 0.64 7140, dere 0.64 1047, wia 0.60 1405, place 0.56 2592, here 0.55 1186, outside 0.55 702, anywhere 0.55 224, wey 0.51 79530
 
 
 
====Antonyms====
 
* there 0.66 972, when 0.64 7140, dere 0.64 1047, wia 0.60 1405, place 0.56 2592, here 0.55 1186, outside 0.55 702, anywhere 0.55 224, wey 0.51 79530
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, where.Q
+
* English: ''where''

Latest revision as of 22:34, 9 March 2024

Naija

Alternative Forms

wia

Etymology

From: English where

Pronunciation

  • wjɛ̂

Play Play

Adverb

  1. Word wey we fit use to yarn about di place someting or person dey.
    • Stand where you dey!  — (deuber__5703, Stand where you are!)
    • Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
  2. Word wey dey use talk about place.
    • Dem no go see where to chop again.  — (deuber__5789,They will find no place to eat again.)
    • The other thing wey we need, na where to put head.  — (jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)
  3. Word wey de dey use take ask question about di place someting or person dey.
    • Where the lie lie and fear dey come from?  — (jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)
    • Where she comot from?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)
    • where dem?  — (deuber__2536, Where are they?)

Translations

  • English: where