Difference between revisions of "where"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Forms===
 +
[[wia]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''where''
 
From: English ''where''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɛ̂r
+
* wjɛ̂
 
<sm2>Pcm-ng-where.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-where.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-where.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
# Word wey we fit use to [[yarn]] about di place someting or person dey.
 
# Word wey we fit use to [[yarn]] about di place someting or person dey.
 
#:* {{ux|dv| Stand '''where''' you dey! |(deuber__5703, Stand where you are!)}}
 
#:* {{ux|dv| Stand '''where''' you dey! |(deuber__5703, Stand where you are!)}}
#:* {{ux|dv| See '''where''' de go born you. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__11, Look at Where you'll be given birth to you.)}}
 
 
#:* {{ux|dv| Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
 
#:* {{ux|dv| Ah I no con know '''where''' to start! |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)}}
 
# Word wey dey use talk about place.
 
# Word wey dey use talk about place.
 
#:* {{ux|dv| Dem no go see '''where''' to chop again.|(deuber__5789,They will find no place to eat again.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem no go see '''where''' to chop again.|(deuber__5789,They will find no place to eat again.)}}
#:* {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our head.)}}
+
#:* {{ux|dv|The other thing wey we need, na '''where''' to put head. |(jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)}}
# Word wey de dey use take ask question.
+
# Word wey de dey use take ask question about di place someting or person dey.  
 
#:* {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Where''' the lie lie and fear dey come from? |(jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Where''' she comot from? |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)}}
#:* {{ux|dv|'''where''' dem. |(deuber__2536, Where are dey?)}}
+
#:* {{ux|dv|'''where''' dem?|(deuber__2536, Where are they?)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''where''
 
* English: ''where''

Latest revision as of 22:34, 9 March 2024

Naija

Alternative Forms

wia

Etymology

From: English where

Pronunciation

  • wjɛ̂

Play Play

Adverb

  1. Word wey we fit use to yarn about di place someting or person dey.
    • Stand where you dey!  — (deuber__5703, Stand where you are!)
    • Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, Ah, I didn't even know where to start!)
  2. Word wey dey use talk about place.
    • Dem no go see where to chop again.  — (deuber__5789,They will find no place to eat again.)
    • The other thing wey we need, na where to put head.  — (jw__35564, Another thing we need, is a place to lay our heads.)
  3. Word wey de dey use take ask question about di place someting or person dey.
    • Where the lie lie and fear dey come from?  — (jw__39893, Where is the lie and fear coming from?)
    • Where she comot from?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__7, Where is she from?)
    • where dem?  — (deuber__2536, Where are they?)

Translations

  • English: where