Difference between revisions of "whine"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make person tell anoder person sweet sweet tings. | |
− | :* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|( | + | #:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(NSC_2020, Make person tell anoder person sweet sweet tings.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Maiguard don dey '''whine''' oga since yesterday, shishi never still drop.|(The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | #Make person dey tell person wetin no dey possible. |
− | + | #:* {{ux|dv| E say im go beat you? You dey '''whine''' me?|(She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey '''whine''' me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.) |
+ | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[washy]], [[bobo]] | * [[washy]], [[bobo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English : ''flatter, deceive, twist'' | * English : ''flatter, deceive, twist'' |
Revision as of 05:22, 26 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English whine
Pronunciation
- wáìn
Verb
- Make person tell anoder person sweet sweet tings.
- Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand. — (NSC_2020, Make person tell anoder person sweet sweet tings.)
- Maiguard don dey whine oga since yesterday, shishi never still drop. — (The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)
- Make person dey tell person wetin no dey possible.
- E say im go beat you? You dey whine me? — (She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)
- {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey whine me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.)
Synonym
Translation
- English : flatter, deceive, twist