washy

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɔ̀ʃɪ́

Play Play

Noun

  • Sweet sweet talk wey person dey tell person.
  • You don use washy collect money from oga.  —  (You have used flattery to get some money from the boss.)
  • People no dey see true talk again. Everybody just carry washy for mouth.  —  (People no longer say the truth anymore. Everyone seems to have flattering lips.)

Verb

  • Make person dey tell person sweet sweey tings.
  • Dat babe sabi washy persin if she won collect money.  — (That young lady is very good at flattering someone when she's in need of money.)
  • Jonson washy im oga sotey di man dash am money.  — (Jonson praised his boss so much that he gave him money.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: Flatter, praise