Difference between revisions of "whine"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey '''whine''' me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.) | #:* {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey '''whine''' me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.) | ||
#Make person dey bobo andoder person. | #Make person dey bobo andoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat guy don ''''whine''' you finish on top di money he suppose give you.(You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dat guy don ''''whine''' you finish on top di money he suppose give you.|(You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)}} |
#Make woman dey twist waist. | #Make woman dey twist waist. | ||
#:* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey '''whine''' like snake.|(The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)}} | #:* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey '''whine''' like snake.|(The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)}} |
Revision as of 05:26, 26 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English whine
Pronunciation
- wáìn
Verb
- Make person tell anoder person sweet sweet tings.
- Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand. — (NSC_2020, Make person tell anoder person sweet sweet tings.)
- Maiguard don dey whine oga since yesterday, shishi never still drop. — (The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)
- Make person dey tell person wetin no dey possible.
- E say im go beat you? You dey whine me? — (She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)
- {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey whine me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.)
- Make person dey bobo andoder person.
- Dat guy don 'whine you finish on top di money he suppose give you. — (You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)
- Make woman dey twist waist.
- All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake. — (The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)
Synonym
Translation
- English : flatter, deceive, twist