Difference between revisions of "whine"

Line 12: Line 12:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person tell anoder person sweet sweet tings.
 
#Make person tell anoder person sweet sweet tings.
#:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(NSC_2020, Make person tell anoder person sweet sweet tings.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(Make person tell anoder person sweet sweet tings.)}}
 
#:* {{ux|dv| Maiguard don dey '''whine''' oga since yesterday, shishi never still drop.|(The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)}}
 
#:* {{ux|dv| Maiguard don dey '''whine''' oga since yesterday, shishi never still drop.|(The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)}}
 
#Make person dey tell person wetin no dey possible.
 
#Make person dey tell person wetin no dey possible.

Revision as of 20:21, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

wyn

Etymology

From: English whine

Pronunciation

  • wáìn

Play Play

Verb

  1. Make person tell anoder person sweet sweet tings.
    • Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand.  — (Make person tell anoder person sweet sweet tings.)
    • Maiguard don dey whine oga since yesterday, shishi never still drop.  — (The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)
  2. Make person dey tell person wetin no dey possible.
    • E say im go beat you? You dey whine me?  — (She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)
    • {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey whine me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.)
  3. Make person dey bobo andoder person.
    • Dat guy don 'whine you finish on top di money he suppose give you.  — (You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)
  4. Make woman dey twist waist.
    • All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake.  — (The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)

Synonym

Translation

  • English : flatter, deceive, twist