Difference between revisions of "whine"
(→Naija) |
|||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
[[wyn]] | [[wyn]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English '' | + | From: English ''wind'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 12: | Line 12: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person tell anoder person sweet sweet tings. | #Make person tell anoder person sweet sweet tings. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|( | + | #:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(Make person tell anoder person sweet sweet tings.)}} |
#:* {{ux|dv| Maiguard don dey '''whine''' oga since yesterday, shishi never still drop.|(The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)}} | #:* {{ux|dv| Maiguard don dey '''whine''' oga since yesterday, shishi never still drop.|(The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)}} | ||
#Make person dey tell person wetin no dey possible. | #Make person dey tell person wetin no dey possible. | ||
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey '''whine''' me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.) | #:* {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey '''whine''' me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.) | ||
#Make person dey bobo andoder person. | #Make person dey bobo andoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat guy don ''''whine''' you finish on top di money he suppose give you.(You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dat guy don ''''whine''' you finish on top di money he suppose give you.|(You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)}} |
#Make woman dey twist waist. | #Make woman dey twist waist. | ||
#:* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey '''whine''' like snake.|(The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)}} | #:* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey '''whine''' like snake.|(The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)}} |
Latest revision as of 22:35, 9 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English wind
Pronunciation
- wáìn
Verb
- Make person tell anoder person sweet sweet tings.
- Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand. — (Make person tell anoder person sweet sweet tings.)
- Maiguard don dey whine oga since yesterday, shishi never still drop. — (The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)
- Make person dey tell person wetin no dey possible.
- E say im go beat you? You dey whine me? — (She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)
- {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey whine me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.)
- Make person dey bobo andoder person.
- Dat guy don 'whine you finish on top di money he suppose give you. — (You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)
- Make woman dey twist waist.
- All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake. — (The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)
Synonym
Translation
- English : flatter, deceive, twist