Difference between revisions of "whine"

 
(7 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
+
===Alternative Form===
 +
[[wyn]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''whine''
+
From: English ''wind''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wáìn
 
* wáìn
<sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-whine.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-whine.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
#Make person tell anoder person sweet sweet tings.
#Make person dey sweet mouth anoder person.
+
#:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(Make person tell anoder person sweet sweet tings.)}}
#:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)}}
+
#:* {{ux|dv| Maiguard don dey '''whine''' oga since yesterday, shishi never still drop.|(The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)}}
#Make person dey bobo.  
+
#Make person dey tell person wetin no dey possible.
#:* {{ux|dv| Dat guy don '''whine''' you finish on top di money he suppose give you.|(NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)}}
+
#:* {{ux|dv| E say im go beat you? You dey '''whine''' me?|(She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)}}
 +
#:* {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey '''whine''' me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.)  
 +
#Make person dey bobo andoder person.
 +
#:* {{ux|dv| Dat guy don ''''whine''' you finish on top di money he suppose give you.|(You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed  to give you.)}}
 
#Make woman dey twist waist.
 
#Make woman dey twist waist.
#:* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey '''whine''' like snake.|( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)}}
+
#:* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey '''whine''' like snake.|(The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)}}
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[washy]], [[bobo]]
 
* [[washy]], [[bobo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English : ''flatter, deceive, twist''
 
* English : ''flatter, deceive, twist''

Latest revision as of 22:35, 9 March 2024

Naija

Alternative Form

wyn

Etymology

From: English wind

Pronunciation

  • wáìn

Play Play

Verb

  1. Make person tell anoder person sweet sweet tings.
    • Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand.  — (Make person tell anoder person sweet sweet tings.)
    • Maiguard don dey whine oga since yesterday, shishi never still drop.  — (The gateman has been flattering the boss since yesterday. Still, he has not gotten a dime.)
  2. Make person dey tell person wetin no dey possible.
    • E say im go beat you? You dey whine me?  — (She/He said He’ll/She’ll beat you? Are you joking?)
    • {{ux|dv| Your mama carry your papa nack for ground? You dey whine me abi na true?|(Your mother carried your father up and hit him on the ground? Are you joking or are you telling the truth.)
  3. Make person dey bobo andoder person.
    • Dat guy don 'whine you finish on top di money he suppose give you.  — (You've been completely deceived by the man regarding the money he was supposed to give you.)
  4. Make woman dey twist waist.
    • All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake.  — (The popular dance among girls today is move among girls today, is the twist dance.)

Synonym

Translation

  • English : flatter, deceive, twist