Difference between revisions of "whine"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person dey sweet mouth anoder person. | |
− | + | :* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)}} | |
− | + | * Make person dey bobo. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dat guy don '''whine''' you finish on top di money he suppose give you.|(NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)}} | |
− | + | * Make woman dey twist waist. | |
− | + | :* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey '''whine''' like snake.|( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[washy]], [[bobo]] | * [[washy]], [[bobo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English : ''flatter, deceive, twist'' | * English : ''flatter, deceive, twist'' |
Revision as of 11:07, 26 July 2021
Naija
Etymology
From: English whine
Pronunciation
- wáìn
Verb
- Make person dey sweet mouth anoder person.
- Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand. — (NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)
- Make person dey bobo.
- Dat guy don whine you finish on top di money he suppose give you. — (NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)
- Make woman dey twist waist.
- All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)
Synonym
Translation
- English : flatter, deceive, twist