Difference between revisions of "whine"
(→Verb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ====Transitive==== | ||
#Make person dey sweet mouth anoder person. | #Make person dey sweet mouth anoder person. | ||
#:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)}} | #:* {{ux|dv| Na so she dey '''whine''' me if she wan collect money for my hand.|(NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)}} |
Revision as of 14:25, 15 December 2020
Naija
Etymology
From: English whine
Pronunciation
- wáìn
Verb
Transitive
- Make person dey sweet mouth anoder person.
- Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand. — (NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)
- Make person dey bobo.
- Dat guy don whine you finish on top di money he suppose give you. — (NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)
- Make woman dey twist waist.
- All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)
Synonym
Translation
- English : flatter, deceive, twist