Difference between revisions of "whine"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
+
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
wáìn
 
<sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
===Usage===
+
#Make person dey sweet mouth anoder person.
===Definition===
+
:* {{ux|dv| Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand.|(NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)}}
===POS===
+
#Make person dey bobo.
#
+
:* {{ux|dv| Dat guy don whine you finish on top di money he suppose give you.|(NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#Make woman dey twist waist.
#
+
:* {{ux|dv| All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake.|( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
===Related forms===
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[washy]], [[bobo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English : ''flatter, decieve, dance''

Revision as of 16:07, 16 November 2020

Naija

Etymology

Pronunciation

wáìn


Verb

  1. Make person dey sweet mouth anoder person.
  • Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)
  1. Make person dey bobo.
  • Dat guy don whine you finish on top di money he suppose give you.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)
  1. Make woman dey twist waist.
  • All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)

Synonym

Translation

  • English : flatter, decieve, dance