Difference between revisions of "whine"
(→Verb) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
* [[washy]], [[bobo]] | * [[washy]], [[bobo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English : ''flatter, | + | * English : ''flatter, deceive, twist'' |
Revision as of 16:10, 16 November 2020
Naija
Etymology
Pronunciation
wáìn
Verb
- Make person dey sweet mouth anoder person.
- Na so she dey whine me if she wan collect money for my hand. — (NSC_Olukayode S.M_2020, She's in the habit of flattering me whenever she's in need of money.)
- Make person dey bobo.
- Dat guy don whine you finish on top di money he suppose give you. — (NSC_Olukayode S.M_2020, You've been completely deceived by the man regarding the money he was suppose to give you.)
- Make woman dey twist waist.
- All di dance wey girls dey dance today, na so so to dey whine like snake. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The prevalent dace move among girls today, is the twist dance.)
Synonym
Translation
- English : flatter, deceive, twist